|
|
Download Now!!!
Songs | Albums | Album Arts
Lyrics:
P-Square ! Eh!, eh! Yahn ahn Alen, alen, alen, alen Yahn ahn Lets go !
Otu de, oya sare wa ba kekere, kerewawo Atu ti de, oya burukutu sukutu sarabara owey Oya shekini ni ni ni ni (Kuruba) Oya shekini ni ni ni ni Oya shekini ni ni ni ni (Kuruba) Oya shekina na na na na Ehn ehn
[Couplet 1] I get the power (eh) Me I no dey bother (yeah) I no be footballer but I sabi budey Ronaldo (lets go!) I get the power (ah!) me I no dey bother (ehn ehn) I no be footballer but I sabi budey Ronaldo
[Pont] Take it (slow) Take it (free) Alhaji (ehn) Ehn ehn (listen) Take it (ahn) Take it (orijo) Alhaji (okay) Ehn ehn (hmm) Oya show, no hala (hala) You dey make enemy go madder (madder) Baby go, go hala (ehn ehn) You dey make me wanna craze (oya now)
[Refrain] Otu de, oya sare wa ba kekere, kerewawo Atu ti de, oya burukutu sukutu sarabara owey Oya shekini ni ni ni ni (Kuruba) Oya shekini ni ni ni ni Oya shekini ni ni ni ni (Kuruba) Oya shekina na na na na Ehn ehn
[Couplet 2] We don't go with another (yes) Wey go take in a further (yes) Now we be the brothers Wey dey scatter all over the borders (alen) We don't go with another (yes) Wey go take in a further (yes) Now we be the brothers Wey dey scatter all over the borders
[Pont] Take it (slow) Take it (free) Alhaji (ehn) Ehn ehn (listen) Take it (ahn) Take it (orijo) Alhaji (okay) Ehn ehn (hmm) Oya show, no hala (hala) You dey make enemy go madder (madder) Baby go, go hala (ehn ehn) You dey make me wanna craze (oya now)
[Refrain] Otu de, oya sare wa ba kekere, kerewawo Atu ti de, oya burukutu sukutu sarabara owey Oya shekini ni ni ni ni (Kuruba) Oya shekini ni ni ni ni Oya shekini ni ni ni ni (Kuruba) Oya shekina na na na na Ehn ehn
[Pont 2] Kurubaku (hey) Kurubaku (hey) Kurubaku Yahn ahn P-Square Alen, alen, alen, alen Yahn ahn
[Pont] Take it (slow) Take it (free) Alhaji (ehn) Ehn ehn (listen) Take it (ahn) Take it (orijo) Alhaji (okay) Ehn ehn (hmm) Oya show, no hala (hala) You dey make enemy go madder (madder) Baby go, go hala (ehn ehn) You dey make me wanna craze (oya now)
[Refrain] Otu de, oya sare wa ba kekere, kerewawo Atu ti de, oya burukutu sukutu sarabara owey Oya shekini ni ni ni ni (Kuruba) Oya shekini ni ni ni ni Oya shekini ni ni ni ni (Kuruba) Oya shekina na na na na Otu de, oya sare wa ba kekere, kerewawo Atu ti de, oya burukutu sukutu sarabara owey Oya shekini ni ni ni ni (Kuruba) Oya shekini ni ni ni ni Oya shekini ni ni ni ni (Kuruba) Oya shekina na na na na Ehn ehn
[Outro] Eh!, eh! Yahn ahn Alen, alen, alen, alen Lets go !
Download Now!!!
|
Copyright © 2020 Zortam.com. All Rights Reserved.
|